AUDIO: Chris Enyi – Big God [Lyrics + Mp3 Download]

Big God is Chris Enyi’sfirst official single. Chris who usually played a major role in RCCG LP 10 teens choir has remained consistent to his calling and mandate.

Chris is a multi-talented music minister with an amazing voice. He also doubles as an MC and he is indeed a rare talent to behold.

 

LYRICS:
Verse 1:
Na wetin i wan use talk your matter
everyhting u do na so so wonder
you make a way inside the red water
once you speak it is sound like thunder
From above eeeh
You set the fire
You be God eeeh, consuming fire
this king God i never seee
This kind god wetin u be?
Chorus:
My God e Bigi, Eeeh
He Bigi eeh… (X2)
Oluwa Tobi, ooo
otobi ooo… (X2)
Chibudi Agidigba
eeeh Agidigba… (X4)
Interlude….
Verse 2:
He no dey sleep
he no dey slumber
when storm come,
You show am sey you be stopper
God the father, God the son, Emmanuel, God with Us
Forever, you dey on form
You be God consuming fire
you be rock eeeh, you no fit fall down
this king God i never seee
This kind god wetin u be?
Chorus:
My God e Bigi, Eeeh
He Bigi eeh… (X2)
Oluwa Tobi, ooo
otobi ooo… (X2)
Chibudi Agidigba
eeeh Agidigba… (X4)

Download “Big God”Chris-Enyi-Big-God-choirzone.com_.mp3 – Downloaded 1081 times – 3 MB

Download Premium WordPress Themes Free
Free Download WordPress Themes
Download Nulled WordPress Themes
Premium WordPress Themes Download
online free course

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *